Monday 23 March 2015

I NEVER DIE--SHEHU SHAGARI

Former Naija presido from 1979-1983 Alhaji Shehu Shagari don deny say hin don die as many people dey talk yesterday.Dr.Atiku Nuhu koko who be Alh Shagari PA talk say hin never die.
Alhaji Shehu shagari rule naija for the 2nd republic before APC presido candidate General Muhammad Buhari take over.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.