Friday 13 March 2015

GOV. FASHOLA BLAME PRES. JONATHAN FOR ROBBERY FOR LEKKI

Gov. Babatunde raji fashola don talk Pres.Joanthan wey come Lagos for Lagos on Thursday.
The Governor as him dey talk Intercontinental Hotel for lagos talk say as presido Jonathan come Lagos on Thursday Police people no come dey to fight the armed robbers dem .Fashola talk say because the presido come Lagos all the police dey satnd-by for am.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.