Tuesday 31 March 2015

GOV. AMAECHI DON ANNOUNCE CURFEW FOR PORTHARCOURT

Rivers state governor,Chibuike Rotimi Amaechi don announce Curfew from 7 p.m to 6 a.m for Portharcourt.
Dem announce the curfew after e no too tey wey INEC drop some of the result of the Presido election resultm
Rivers Government secretary George Feyi na him announce the curfew for Mr Amaechi.
The curfew na because of the wahala wey dey happen for rivers since Saturday election.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.