Tuesday 31 March 2015

BUHARI SUPPORTERS TALK SAY MAKE DEM ARREST FFK



Buhari support group talk say make dem arrest Director of media for Presido Jonathan campaign Chief Femi Fani kayode.Dem talk say na crime make hin talk say PDP don win 23 states even before INEC chairman Prof.Jega start to dey call the results.
Dem talk this tin for press conference yesterday for Abuja.Dem talk say make security people dem arrest FFK,question am ask am how hin take know.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.