Tuesday 31 March 2015

COOL FM OAP MANNY DON WIN NICKELODEON KIDS CHOICE AWARDS FAVOURITE OAP

Cool FM OAP Emmanuel Essien wey many people know as Manny na hin win Nickelodeon Kids choice award for favourite OAP on saturday for California, USA.
Manny wey do Children spelling game for radio win this award after another Cool FM OAP Freeze win.
The award na for children and na Nick Jonas host the award.
Congratolovia! Naija don dey go far Oo.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.