Friday 20 March 2015

FR MBAKA STILL DEY TALK GEJ WAN KILL AM

Popular man of God Fr.Mbaka talk say President Goodluck Ebele Jonathan still dey try to kill am.Fr.Ejike Mbaka media officer,Ike Maximus Ugwuoke talk Enugu state police dey deny say anybody wan kill Fr.Mbaka.
Enugu state Police command PRO Ebere Amaziru talk say Fr.Mbaka never report to police about any attack and so hin no get prove say dem no do anything.
Yesterday March 19 some boys enter inside hin parish to cause wahala but dem no see am.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.