Wednesday 4 March 2015

FORMER MR NIGERIA INTL TOLA ADEBIYI FOR NEW PHOTO SHOOT FOR HOUSE OF NARI



Adebiyi Adetola wey be Mr Nigeria International 2013 don do new shoot and this time na for popular fashion Design label "House of NARI".see more photo




African design





Even casual cloths sef.

follow Mr Nigeria International 2013 for instagram and twitter @tolaross.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.