Tuesday 17 March 2015

FORMER HOUSE OF REP SPEAKER GHALI NA'ABBAA DON LEAVE PDP GO APC

Former House of Rep speaker Ghali Na'bba don leave PDP go APC.Na'bba wey be speaker for the time of OBJ.
Hin go APC headquarters today and dem welcome am wella.mr Na'bba talk say hin go APC because na dem be the party wey everybody dey support now.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.