Friday 20 March 2015

EFCC DON ARREST HOUSE OF REPS CANDIDATE

EFCC don arrest miss Oluwametomi
Adetokunbo Adisa wey dey contest for House of Reps for Social Democratic Party (SDP).
Dem talk say the woman use lie-lie take collect 142,090,000 from one Alhaji Isa Bello.She lie say she wsn give am contract for one construction company.Dem go soon carry am go court.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.