Tuesday 24 March 2015

COURT GO DECIDE WHETHER TO DISQUALIFY BUHARI TODAY

Federal High court for Abuja today, March 24 go decide whether APC candidate for presido General Muhammad Buhari go fit contest.
Justice Adeniyi Ademola don join the 10 law suits wey dey against GMB since all of dem want the same tin.
Justice Adeniyi wey bin adjourn the case from March 24 to today.
Some of the people wey dey sue Buhari and APC na Mr ozoaka,Mr okafor and Mr Jones ufot.
Whether Buhari go contest on Saturday, we go know today.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.