Wednesday 4 March 2015

BUHARI YAB FEDERAL GOVERNMENT BECAUSE OF FUEL SCARCITY

APC candidate yab the FG for hin twitter account as hin talk say Naija people no suppose dey use the time wey den for the work, dey queue. Hin talk say when hin be Petroleum minister and when hin dey NNPC say den build refineries. Hin talk say how naija go dey import petrol.See the tweets dem.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.