Wednesday 11 March 2015

APC SENATOR TALK SAY DEM ATTACK SENATOR OLUREMI TINUBU TODAY

Senator Ojudu Babafemi wey dey represent Ekiti go Twitter today talk say Obanikoro supporters attack dem attack Mrs.Tinubu.The senator even after 40 APC senators comot dem still make Obanikoro senator.




E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.