Saturday 21 March 2015

ACTRESS LILIAN ESORO TALK SAY SHE NO DEY ENGAGE TO IYANYA MANAGER UBI FRANKLIN

Actress Lilian Esoro don deny say she and Iyanya manager Ubi Franklin dey engaged. She go her BBM status to deny say dey engaged. She talk say make people stop to send am congratolovia message,say she never dey engaged. Wetin I no understand na the picture of the engagement.E be like say Lillian talk no or maybe Ubi no ask am.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.