Monday 2 March 2015

5 NAIJA PEOPLE FOR WOLD RICHEST PEOPLE LIST

Forbes don release den list if the richest naija people. As usual,na Aliko Dangote be the number one for Africa.Hin make $14.7M wey low pass the $25M wey hin make last year.Other Naija people na Mike Adenuga, Folurunsho Alakija,Femi Otedola and Abdulsalamad Rabiu.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.