Wednesday 18 February 2015

WE NO WANT JONATHAN AGAIN-PDP

Some part of People's Democratic Party (PDP) don comot talk say den want Pres.Jonathan to represent them again according to Sahara reporters.Den talk say na dem bin cause the tin wey postpone the election,so that den go get time to comot GEJ.Den talk say Jonathan no dey active,so den wan comot am.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.