Tuesday 10 February 2015

VICTOR MOSES DON GET ANOTHER PIKIN

Nigerian footballer, Victor moses don get another pikin and this time na baby girl after more than 2 years wey hin born.Congratolovia to Victor!!! and hin baby mama. Victor never marry.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.