Friday 13 February 2015

PSQUARE AND DON JAZZY DEY SHOOT COLLABO VIDEO FOR SOUTH AFRICA

New video go soon comot as square and Don jazzy dey location for south Africa as den dey shoot the video for Collabo wey dey Psquare last album "double trouble".I never sure who dey shoot am as Clarence Peters and Jude "engees" Okoye dey location. We go dey expect am because Square dey always deliver.See the pictures.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.