Friday 13 February 2015

DRAKE DROP BRAND NEW ALBUM

Many artist don copy Queen Bey as den dey drop album by surprise. The last one na Drake wey just drop hin new album "if you are reading".No too much information about the album but na 17 tracks and one get Lil wayne

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.