Friday 13 February 2015

PHOTOS: JAY-Z AND BEYONCE BONE-FACE FOR KANYE WEST ADIDAS FASHION YESTERDAY

JAY-Z and Beyonce go kanye west Adidas fashion yesterday with many other top American celebs dey there.I see the pictures from the show and the tin wey I notice be say Jay-z and Beyonce no look happy for the show.Apart say Kim and Beyonce look happy,most people talk say den no happy with the Wests.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.