Friday 13 February 2015

PHOTO: FINALLY DON JAZZY DON SHOW US HIN GIRLFRIEND

The Don dorobucci himself go instagram to show us hin girlfriend. Wetin we dey hear be say the marriage go happen this year.I wan ask,wetin be her name?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.