Sunday 8 February 2015

PHOTO: KCEE AND SOLIDSTAR DEY COOK FOR KITCHEN

Many of una go dey surprise say Kcee and Solidstar dey cook for kitchen. Den share this picture as den dey cook.Una surprise but me I no dey because I dey chop their food for dream wella..... #lwkmd

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.