Thursday 5 February 2015

OSITA IHEME DEY PREPARE TO MARRY

Popular Nollywood actor Osita Iheme a.k.a pawpaw dey prepare to marry hin Ghana love this year according to wetin we hear,Osita dey go Ghana regularly nowadays to prepare for the wedding. See den picture

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.