Sunday 15 February 2015

BOBBI KRISTINA ORGANS DON DEY JUST DOWN

Whitney Houston and Bobby Brown daughter Bobbi Kristina go need miracle if she go survive wetin dey do am.TMZ report for weekend say her body organs don dey die.This news come after people don talk say she dey improve and Bobby brown talk say hin no go comot am from Live-support.The 21 year old bin dey for her bathtub as police come save am for Jan 31.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.