Friday 6 February 2015

AMBER ROSE DEY COME BACK NAIJA FOR APRIL

Amber rose wey host D'banj 10 years anniversary party last weekend just right say she dey come back naija very soon and na April. Amber talk say she enjoy naija and she for stay longer but she gats go back go do something.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.