Friday, 16 January 2015

I NO GO ENTER POLITICS---ALIBABA




I for don talk this thing since but i gats wait from confirmation from alibaba before i blog am.I dey follow am talk for twitter na him i come ask am say  wheteher hin go contest for election for future na him come talk no say hin no go contest. sSo una don hear am Alibaba no go contest. Ehen, hin talk say hin like the idea of my blog and hin think say market dey for am.

1 comment:

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.