Thursday 4 December 2014

NICKI MINAJ DON DO ABORTION BEFORE

For Nicki Minaj New song  "All Things Go" she talk say she don do Abortion after 3 weeks wey she break-up from her ex-boyfriend wey she don date for 13 years.She talk say the pikin for don be 16 years old.
Nicki wey talk say she dey jealous the way Jay-z and beyonce dey take care of den pikin Blue-Ivy. Nicki don dey talk about her before before life nowadays, She been talk say when she small den be dey treat am badly and that her papa na wetin Oyibo people dey call Drug addict.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.