Friday 5 December 2014

MAKE UNA LOOK THE RESULT OF APC PRIMARIES FOR LAGOS.....NA AMBODE WIN

Make una look the winner and how den take vote.
1. Lanre Ope.....0
2. Tokunbo Wahab....7
3. Adekunle Disu....9
4. Abayomi Sutton....0
5. Tokunbo Agbesanwa....0
6. Rt. Hon. Ikuforiji.....182
7. Dr. Tola Kasali....69
8. Bar. Supo Shasore...121
9. Sen. Ganiyu Solomon... 272
10. Mr. Tayo Ayinde....17
11. Dr. Leke Pitan.... 112
12. Dr. Femi Hamzat... 1201
13. Mr. Akinwunmi Ambode... 3, 735

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.