Thursday 11 December 2014

INSTGRAM DON PASS TWITTER

Instagram don get 300 million people wet dey use am now ooo. Twitter wey get 248 million don dey for instagram back. Instagram wey start four years ago after later Facebook come buy am now don get mouth oo.Instagram CEO Kevin systrom talk say na over 70 million photo and picture people dey share everyday.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.