Muslim Rights Concern (MURIC),
Muslim RIGHTS Concern dey talk say den no like the new "Jewish Sign" wey den put for the new 100 Naira note. den talk say the Government they try to remove arabic from we Naira. Arabic bin dey N5 N10 N20 N50 until 2005.den still dey N100, N200, N500 and N1,00. D money go comot for Dec 19 but Govt show us the picture since 12.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.