Thursday 20 November 2014

PHOTO : DIEGO SIMEONE USE THE BREAK GO DISNEY LAND FOR PARIS + (OTHER ATHLETES WEY DON GO BEFORE)


Aletico Madrid coach take style use this break go Disney land for Paris..... nice swagg the man get sha. see other Athletes  wey don go

diego simeone

Bakary Sagna

Joseph Yobo and in family

Kobe Bryant
Vincent Kompany
Gael Clichy

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.