Friday 21 November 2014

GEN BUHARI DEY BEG PEOPLE TO SEND AM MONEY TO SUPPORT IM PRESIDENTIAL CAMPAIGN (SEE D ACCOUNT NUMBER SEF)

I just dey my own on facebook na in i see page wey dey beg people for money to support APC presidential candidate Gen Muhammed Buhari presidential campaign den come drop account number sef. Abeg shey na true. How in go dey beg us for money. see d post here on facebook sef.  

Buhari presidential campaign fund account:

Acct Name:Buhari Support Organisation
Acct No :2026724405
Bank: First Bank Plc
Sorte code: 011150000

General Muhammadu Buhari is the sole signatory.

Let's keep sharing.


d name of the facebook account na  Buhari support organisation for facebook.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.