Sunday 30 November 2014

DR SID WIFE SIMI ESIRI DON CARRY BELLE

Make una no look say this blog na today announce people wey carry belle but wetin man pikin go do. Dr sid announce for instagram say in wife Simi dey expect pikin.in put this picture for Instagram to show us say in wife get belle.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.