Monday, 17 November 2014

COURT TALK SAY FEMI FANI-KAYODE DEY INNOCENT FOR MONEY LAUNDERING



Court for Lagos today talk say former Aviation oga Femi Fani-kayode dey innocent of 38 out of d 40 tins wey den talk say in do.
As d judge d deliver her Judgement she talk say EFCC no get any proof to talk say in do Money laundering.

Justice Rita Ofili Ajumogobia, talk say in dey innocent of d tins.she come tell am say make in prepare in side to defend d remaining 2 tins den talk say in do.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.