Monday 24 November 2014

COMEDIAN HELEN PAUL DON BORN BABY BOY


Helen Paul go twitter around 4 a.m this morning to tell everyone say she don born bouncing baby boy.The pikin na her 2nd pikn for her husband Femi Bamise. When the pikin picture comot i go tell una.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.