Wednesday 1 July 2015

YEMI ALADE AND DAVIDO GO PERFORM FOR THE 2015 MAMA AWARDS

Yemi Alade go lead the people wey go perform for the 2015 MAMA Awards wey na MTV base and Kwazulu-Natal organise. Other top musicians wey go perform na Davido and Tanzanian number one artist wey don yarn say hin go stop to do songs with Naija artists, Diamond Platinumz, others na Bucie and another nominee Casper Nyovest wey go perform hin hit song, ' Doc shebeleza'.
The awards go happen for July 18.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.