I TOO KNOW NAIJA
GIST FOR THE LANGUAGE WEY YOU KNOW !
Sunday, 23 August 2015
WE DEY COME BACK!!
›
We promise Una say the website dey comot and we dey happy to tell Una say for Oct 1 we go leave this domain as we go to our full website. We...
Monday, 17 August 2015
PHOTO: FOOTBALLER VINCENT ENYEAMA SHOW SAY HIN BE GOOD HUSBAND
›
Vincent Enyeama ysterday post this picture for Instagram as hin dey clean hin house for Framce. the Lille goalkeeper for the French leagu...
Sunday, 16 August 2015
FOOTBALLER CRISTIANO AND SON SHOW DEM SIX PACKS
›
Like Papa, Like Pikin!
WHY? BOVI YAB FAN WAY TALK SAY HIN STEAL ALIBABA JOKE
›
I just dey waka my own for Instagram as I dey do my normal Amebo work when I see this one. This fan talk say when Bovi thief Alibaba j...
IF TO SAY KOREDE NA WOMAN..... NA SO HIN GO DEY
›
I no fit stop to laugh, Naija people una wicked.
NAIJA RAPPER KEMISTRY TALK SAY SHE DEY PART OF VOGE MAGAZINE SEPTEMBER COVER
›
The rapper post this picture for Instagram come talk say she never believe say she dey the picture. I no understand, na she dey the pain...
SINGER ASA SHOW OFF SEXY LEG FOR LATEST PICTURES
›
Asa no dey show her body everytime so when we see something like that we dey always dey happy say we see am. The singer wey dey based for...
PHOTO: FUEL TANKER WEY GET ACCIDENT FOR LAGOS- IBADAN EXPRESSWAY TODAY
›
This one just happen this afternoon and I too know Naija get the first pictures. The tanker just get accident come turn upside down. Acc...
ACTRESS YVONNE JEGEDE FORGET HER BRA FOR HOUSE?
›
The actress for this occasion for lagos last week wear this yellow gown and to me I believe say she no wear bra. The actress dey popular...
SO YOU THINK SAY YOU SABI PIDGIN?
›
So some of una think say pidgin English na simple tin to write. Oya make una try to change this english tin to Pidgin English. Make una ...
I BIN THINK SAY MY HUSBAND AND KCEE NA TWINS--- E-MONEY WIFE
›
Kcee brother E-money and hin wife Juliet yarn with PUNCH Newspaper for new interview. When dem ask Juliet wetin she think about her hus...
PHOTO: SINGER DAVIDO MEET MALI PRESIDO, IBRAHIM KEITA
›
Naija musician, David Adeleke wey una know as Davido visit Mali Presido Ibrahim Kaita for the state house for Bamako. Davido wey be 22 y...
35 YEAR OLD SINGER WAJE DEY LOOK SEXY FOR NEW PICTURE
›
U na think say Waje go still marry? She be 34 years old and she go be 35 for September 1 this year. The 'Coco baby' singer get o...
BISHOP OYEDEPO AND HIN WIFE CELEBRATE 33 YEARS OF MARRIAGE
›
Bishop Oyedepo wey be the General Overseer of Living Faith wey many people know as Winner's chapel announce today for hin church serv...
E DON DO!! THIS NA MAHEEDA WORST PICTURE
›
NO behin be this o Maheeda don finally go mad and this time she dey show here anus. Una know say me I no like to hide anything but this...
›
Home
View web version