Wednesday 1 July 2015

PRESIDO BUHARI AND HOUSE OF REP SPEAKER YAKUBU DOGARA DEY DO MEETING THIS NIGHT





Presido Buhari and speaker of the Federal House of representatives, Yakubu Dogara don start meeting this night for Abuja. Garba shehu wey dey work for Presido Buhari na hin announce am for Twitter today. Hin yarn say the meeting na to solve the problem for the National assembly wey even make rep members fight each other last week.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.