Saturday 4 July 2015

WAIT OOO... COMEDIAN BOVI JUST BUY NEW HOUSE FOR LEKKI?


If we go believe wetin hin fellow comedian, Basketmouth just write for Instagram, Bovi 2 days ago buy brand new house for lekki. Congratolovia again Bovi....more informate later.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.