Saturday 4 July 2015

ACTRESS NADIA BUHARI SHOE FOR NEW PICTURE NA $2,000?

I see the picture yesterday and una know me, I like beta tin, so I go find the shoe online and the price wey I see make my belle turn. I no go mention the company weydo the shoe, but the price na $2,000 that na almost four hundred thousand naira(N400,000). The papa of her pikin dem dey try o.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.