Saturday 18 July 2015

U.S CONGRESSWOMAN CONTINUE #BBOG MOVEMENT FOR U.S WITH THE GIRLS WEY ESCAPE



As we for Naija don dey forget the Bring Back our Girls campaign, U.S congress member, Frederica Wilson still dey continue the fight for her country, America. Mrs Wilson fly down the Chibok girls wey escape from the Boko Haram place so that she go the tori from dem mouth. The latest rally wey she just organise get the Chibok girls and many other Women from Washington, D.C. Look more pictures after the break.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.