Saturday 18 July 2015

PICTURE OF AMERICAN SINGER NEYO AS HIN DEY TRAVEL GO MTV MAMA AWARDS


American singer Neyo post this picture for Twitter as hin dey go Durban for Southafrica wey hin go perform. Neyo go perform for the Awards wey go happen today with Jhene Aiko and Young thug. 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.