Monday 27 July 2015

SUPER EAGLES FORMER COACH STEPHEN KESHI DEY ASK FOR N1B AS COMPENSATION

The drama just dey start.
Keshi Lawyers don write to NFF say want 1 billion naira from dem as compensation for wetin dem do to dem clients. Dem send the letter to NFF on friday July 25th, 19 days after dem sack dem clients, Mr Okechukwu Stephen Keshi. The lawyers dey claim wetin Oyibo people dey call Defamation wey mean say dem spoil Keshi good name and hin public personality( how people dey take see am).

Source: Vanguard

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.