Friday 17 July 2015

SEE AS SULE LAMIDO SUPORTERS PLENTY AS DEM WELCOME AM FROM PRISON

 This na the first time wey the former Jigawa state Governor dey reach Kano state since dem release am for Jail. The people no care about Airport security as dem jump the fence just to see dem man. Last week, High court for Kano state send Mr lamido and hin two sons to prison for two months say dem seteal Billions of naira when hin be Jigawa state governor. Look more pictures after the break.






No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.