Sunday 26 July 2015

PHOTOS: SEE PRESIDO OBAMA AS HIN DEY DANCE FOR KENYA


 The U.S preisdo for hin trip for the country dey dance dem traditional Lipa dance as popular musicians, Sautisoul dey perform. Presido Obama show say hin get african blood for hin body. Look more pictures after the break.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.