Sunday 26 July 2015

LOOK THIS THROWBACK PICTURE OF SINGER 9ICE FROM MANY YEARS AGO


Before Singer 9ice become famous the 'Photocopy' singer wey hin real name na Abolare Akande look like that. 9ice wey contest for the last election for hin hometown, Ogbomosho bin dey stay for Alagomeji for Lagos and get many popular songs especially with producer, ID cabasa.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.