Sunday 5 July 2015

LIONEL MESSI NO FIT PERFORM, AS CHILE WIN FIRST COPA AMERICA TROPHY (PHOTOS)

The host of this year Copa America Chile, don win dem first Copa America trophy as dem no allow Argentina win the trophy wey dem never win for the last 22 years. Lionel Messi wey win three trophies with FC Barcelona last season no fit bring any magic again. Hin team play 0-0 with the host as the match reach penalty shoot-out. Argentina miss two as Chile score all dem own to win the trophy. look more photo from the final after the break.






No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.