Sunday 5 July 2015

BETA NEWS AS KAREN IGHO DON BORN BABY BOY!!


See wetin belle do my Karen ooo.The BBA Amplified winner born yesterday for New York city for the popular Mount Sinai hospital wey don see many Naija celeb pikins. Cogratolovia to dem!!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.