Friday 3 July 2015

IK OGBONNA WIFE SONIA MORALES SHOW HER SEXY BODY JUST 2 WEEKS AFTER SHE BORN DEM FIRST PIKIN


Sonia wey just born less than 3 weeks ago go instagram to show her sexy body and i no go lie, she still look like the way she dey, before she carry the belle. I hear say thee couple dey plan to do one magazine shoot for one of the popular magazines.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.