Sunday 19 July 2015

I STILL DEY COOK FOR MY HUSBAND---- AISHA BUHARI


Oga presido wife, Aisha Buhari don yarn say she still dey cook for her husband and even her position no fit change that one. Mrs Buhari yarn this one for the party for the Presidential Villa for Abuja to celebrate Eid-ul-fitri.
' I go soon dey now. I wan go back house to go cook for my husband because my children dey here dey play with una. Nobody dey for house, only my husband, So, I wan go back house so that I go dey with am and cook night food for am.'  Mrs Aisha Buhari talk

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.