Monday 6 July 2015

HMMM...SINGER KCEE SHOW HIN FANS ALL HIN SHOES

Singer Kcee and VP of Music record Label, Five star Music go instagram to show hin fans, hin shoe closet. Kcee wey don talk say hin be fashion icon many times, don show another reason for una to believe am. Look another photo after the cut.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.